3 yrs in nursery
6 yrs in primary
6 yrs in secondary
1 yr at home
4 yrs in university
1 yr of strike.
I yr of nysc
Job of #20,000
And one person go come sing # skiborobo_skibo and make millions. His friend go dey shout **young John. And the wicked producer and him go dey make millions..
And una think say the person wey introduce education go make heaven.?